play youtube video
Family
Bayanni
Ta Ta Ta Body

BAYANNI


Family Lyrics

[Intro]
Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę

[Verse 1]
Steady hustle I no dey rest oh
Me I no get many friends oh
Tori pe won o ko mi be o ah (Oh, ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread oh
So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye
[Chorus]
So I carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble o
Ye, ye, ye

[Post-Chorus]
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n sе mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye

[Verse 2]
So if you see me for the road oh, no go lose guard am
My mind don go faraway, me I no fit shalaye
If you see me enter party, no go dey shout am
Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye

[Pre-Chorus]
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye
[Chorus]
Carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh

[Outro]
Call me bayanni
Hmm, bayanni

Watch Bayanni Family video
Hottest Lyrics with Videos
6727e8a4e94174703a33d628c995f1ba

check amazon for Family mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2022 Mavin Global Holdings
Official lyrics by

Rate Family by Bayanni (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Family" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts