play youtube video
Call Me
Dj Dennizz
Call Me video

DJ DENNIZZ


Call Me Lyrics

Every time they wan feel right
Say na my melody they wanting
When they wanna party hard
You know Dj Dennizz lon pe

Hook x2

Island to mainland dem dey call me
When they wanna spice the party they call me
I be like Hennessy omo dem dey pour me
Coz na me b the ginger dem Dey call me.

VERSE 1

Ko dun ko po ko pe- Olorun lon fifun ni
A ma tele yi pe- ori ire ko le si mi
Kilo tu Ku ju ka maa jo
Kilo tu ku ju Ka maa yor
Obe ti ko ladun lai si Maggie
Koni ladun lai si Iyo

RAP

ko si aseti Laye mi no
Failure mio ni ri yin mo
Kin se tiku kin de tarun eo ni Mo ona ile mi no
Mo n spit bieni gbemi mimo
Iya mi ti bi mi na
Omo okunrin lanti lanti eole gbebi mi Mo

I'm serving my people right as a dope cook
Na me be the face wey dem wan book
Timba Je ju e as an Hungary man tele I'm sorry no worries right now you can come look.

Every time they wan feel right
Say na my melody they wanting
When they wanna party hard
You know Dj Dennizz lon pe
Island to mainland dem dey call me
When they wanna spice the party they call me
I be like Hennessy omo dem dey pour me
Coz na me b the ginger dem Dey call me.

VERSE 2

Anything we do na jah blessing
We don't need to tell person
Life na teacher I learn lesson
Living by God mercy

People go Dey hate (8)when u elevate
Dey forget Say eight is just a number oo
I say people go Dey hate when u elevate
Dem forget say 8 is just a number o.

To ba n gbomi
Shake ur body body
Forget your worry worry
I'm single you single so let us marry marry
Ire akari Kari no doubt about it ‘bout-it
Before dem use you use your agbari ‘gbari

(X2).

Every time they wan feel right
Say na my melody they wanting
When they wanna party hard
You know Dj Dennizz lon pe

Island to mainland dem dey call me
When they wanna spice the party they call me
I be like Hennessy omo dem dey pour me
Coz na me b the ginger dem Dey call me.

Watch Dj Dennizz Call Me video
Hottest Lyrics with Videos
fc55b49e5294f57cfbae1e7cde2fa267

check amazon for Call Me mp3 download
these lyrics are submitted by illegalmusic
Record Label(s): 2019 S2DG Entertainment
Official lyrics by

Rate Call Me by Dj Dennizz (current rating: 7.19)
12345678910
Meaning to "Call Me" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts