play youtube video
Ameno Amapiano
Goya Menor & Nektunez
Ameno Amapiano video

GOYA MENOR & NEKTUNEZ


Ameno Amapiano Lyrics

[Intro]
So easy (It's Nektunez yeah)
Hey ha!
Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (How the thing goes)

[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
Ha! You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Ha Hey!
Shebi you see how the thing goes (How the thing goes)
Ameno, oma nare imperavi ameno (Oya tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who ?, and who ?)
Mantire mo, ameno
Alright
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Ha)
Ameno dori me (Ameno dori me)
Ameno dori me
[Verse 1]
Okay, okay ha!
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school, you go dey pen tools
And na the parameter set you wan dey form too
See
Even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Mehn, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you pay omo e don puff
Oh boy e don puff (Ha, Hey!)
Come on lets go

[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Dorime
Ah hey!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno (I say tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who ?, and who ?)
Mantire mo, ameno
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Okay)
Ameno dori me (Okay come on lets go)
Ameno dori me (Ah okay)
[Verse 2]
Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He's a Father to the fatherless
A mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do na him be say you don gorg again
And -another time you go run again aswear

[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Hay ha!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo

Watch Goya Menor  Nektunez Ameno Amapiano video
Hottest Lyrics with Videos
e0c3b80aeb98797ba3e0fd513b709a4c

check amazon for Ameno Amapiano mp3 download
these lyrics are submitted by PVRX3
Songwriter(s): Goya Menor
Record Label(s): 2022 B1 Recordings, a Sony Music Entertainment company & Sony Music West Africa
Official lyrics by

Rate Ameno Amapiano by Goya Menor & Nektunez (current rating: 7.13)
12345678910
Meaning to "Ameno Amapiano" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts