play youtube video
Never
Kizz Daniel

KIZZ DANIEL


Never Lyrics

[Verse 1]
People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I'm still alive
And I appreciate baba God day by day
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

[Chorus]
Never (Never)
Never will I ever f*ck up (Never will I f*ck up)
If I f*ck up, na you f*ck (O ye ye ye)
And if you f*ck up, na you f*ck up still

[Verse 2]
Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana, go meet Abena (Maza)
Abena roll up for me, dagbana
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

[Chorus]
Never
Never will I ever f*ck up
And I f*ck up, na you f*ck
And if you f*ck up, na you f*ck up still
Never
Never will I ever f*ck up
And I f*ck up, na you f*ck
And if you f*ck up, na you f*ck up still

Watch Kizz Daniel Never video
Hottest Lyrics with Videos
c6a78f7e669045b726cfb1ae098deef4

check amazon for Never mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Kizz Daniel
Record Label(s): 2023 FlyBoy INC EMPIRE
Official lyrics by

Rate Never by Kizz Daniel (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Never" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts