play youtube video
Feel Am
Mayorkun
Official page Feel Am video

MAYORKUN


Feel Am Lyrics

[Intro: Mayorkun & Flavour]
Ya know
Of Lagos (of Lagos)
Phantom Onyeolima (ge-ge)

[Chorus: Mayorkun]
If na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
But if na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am

[Verse 1: Mayorkun]
Ya know
Shey na wetin eye dey see
Na wetin mouth dey talk
Charlie nobody knows
There is power in your tongue iyoh
Oya everybody face your work (ge-ge)
Chief Ugo. C. Ugo of Anambra 1
Ya know
Jowizaza (ihe ge me)
Make I send my aza (onye ne me)
Obu ne ejiri ego ona agbada gbada
I greet you all
Zubby Michael
Onyeomi with doings (ge-ge)
My personal person iyohh (anyamma lele)
Chukwudube gi (anyamma lele)
Onye ele anya na azu oh (Anyamma lele)
Ima zukwa ofu obi ka anyi ji eje nu nu (Anyamma lele)
Oya wetem something ehh (Anyamma lele)
Cubana money no na okpo nunu
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
[Chorus: Mayorkun]
If na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel if you no feel am

[Verse 2: Flavour]
Onyeolima
See my brother we living large oh
Who don big iyoh don big oh
Eneziem anya muna ego yi
Maka onye buluebu ebugo
You got to be somebody
Or you are nobody oh
Okwa ijele nwa ne ekwu nu
Ne mezie nu Mayorkun
Of le le le of Lagos nu
Imana men ebute gi Ike
Ike anyi ji na ba mba ehh
Afu dimkpa fu ogologo ime ya
You can′t do wetin we dey do
Imazi kwanu odiri easy ohh
Odiri easy ohhh chai
[Chorus: Mayorkun]
But if na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
Of Lagos (Of Lagos)

Watch Mayorkun Feel Am video
Hottest Lyrics with Videos
41f4189e26202ec6d6fe5656ccec67ae

check amazon for Feel Am mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Mayorkun, Flavour
Record Label(s): 2021 Nigeria SM Entertainment West Africa Limited, under exclusive licence from Avante Digital concepts limited
Official lyrics by

Rate Feel Am by Mayorkun (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Feel Am" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts