play youtube video
If To Say
Timaya

TIMAYA


If To Say Lyrics

Everybody just hear am eh eh
Blaze it up, stand up
Everybody now, everybody now, everybody now
Timaya is a very bad, sharp nigga
Well im a very, bad sharp nigga
Chai
Well I say if to say I be wrestler
I for become a champion
If to say I be boxer chai
I for become mike Tyson eh
What of if to say I be actor my brother
I for be John Njama eh
Eh right now I be musician
That's why dem call me timaya
Everybody say
Timaya wey dey strike like a thunder
Wey everybody don begin to dey wonder
Make una wait I go take una go higher
Mama and papa dem begin to dey wonder
Dem say I dey cause wahala
Make una wait, una never see me tire
If to say, if to say
If to, if to, if to say
If to say I be woman eh eh
I for become my mama eh
If to say I be governor chai
I for become dona duke eh
What of if to say I be president my brother
I for become Mandela
Right now I be musician
Everybody call me timaya eh
If to say I footballer
I for become okocha he
If to say I be pastor chai
I for become ****
What of if to say im a freedom fighter
For ** dokuwo eh
Oh right now im a musician
That's why they call me timaya
Everybody say im good at what I do my brother
Any competition I swear is a failure
Nobody wey go fit be like me eh
I no go fit be like you eh
If too say im a militant eh
I for become ****
Eh right now im a musician
Everybody call me timaya eh
If too say I be DJ
I for become jimmy jatt eh
If to say I be producer
I for become K solo eh
What of if to say I comedian
I for become I go die eh
Oh that's why ** I come
Everybody call me timaya eh
If to say I be NLC president
I for be Adams Oshomole eh
If to say I be thief eh
I for become money eh eh
What of is to say I get airline
I for become aero contractors
Oh right now, right now
Everybody screaming timaya oh
If to say I get bank eh
I for get oceanic bank eh
If to say I be very bad sharp guy
I for become odembe eh
What of if to say im a hypotec nigga
I for become 2face idibia
Oh right now im a musician
That's why them call me timaya
If to say I be marketer chai
I for become ** ventures eh
If to say I be banker
I for become my papa eh
What of if to say I be country my brother
I for become Nigeria eh
Oh Nigeria na my country my brother
Bayelsa na my state eh
If to say I be state eh
I for be like my Bayelsa eh
If to say I be vice president
I for be Goodluck Jonathan eh
What of if to say I be presenter
I for become Andre Blaze oh
Oh but for radio my brother man I say
**** you are too much eh chai
If to say I be speaker chai
I for be Tonye *** eh
If to say I get too much mouth
I for be Kenny and D1 eh
Me I like it the way ***
Thats why me I love Obama
Eh eh eh eh
That why dem call em timaya
If to say I humble he
I for be *** eh
Me I for like to be like ***
*****
I dey admire some people for this life
Papa Fela na number one eh
Just because I be musician
Everybody call me timaya
If to say, Jude osey
If to if to if to say eh (3x)

Watch Timaya If To Say video
Hottest Lyrics with Videos
d08cdb5e03b507e2e56a6a38d762fe4a

check amazon for If To Say mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): iROKING Ltd
Official lyrics by

Rate If To Say by Timaya (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "If To Say" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts