play youtube video
Tiwa's Vibe
Tiwa Savage

TIWA SAVAGE


Tiwa's Vibe Lyrics

[Intro]
Spellz
Yeh yeh yeh
Listen

[Pre-Hook/Chorus]
Hennessy for my cup
Henne' dey for body oh
Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
Say the ginger go kill somebody oh

[Hook/Chorus]
If you want to touch my body oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
You gat to spend the money
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Bottles must to pop oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Help me spray the money oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”

[Verse 1]
Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh, Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh, Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh, Shayo

[Bridge]
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru

[Verse 2]
Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh
Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh

[Pre-Hook/Chorus]
Hennessy for my cup
Henne' dey for body oh
Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
Say the ginger go kill somebody oh

[Hook/Chorus]
If you want to touch my body oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
You gat to spend the money
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Bottles must pop to oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Help me spray the money oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”

[Repeat Verse 1]
Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh, Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh, Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh, Shayo

[Bridge]
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru

Watch Tiwa Savage Tiwas Vibe video
Hottest Lyrics with Videos
ad8b7728611eb0ae6cae3d2ce6e67d2f

check amazon for Tiwa's Vibe mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Spellz, Tiwa Savage

Official lyrics by

Rate Tiwa's Vibe by Tiwa Savage (current rating: 6.80)
12345678910
Meaning to "Tiwa's Vibe" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts