play youtube video
Thank You
Timaya

TIMAYA


Thank You Lyrics

To all my fans Thank you for giving me a second chance Dati dati yaya (2x) To all my friends Thank you for giving me a second chance eh Dati dati yaya (2x) I no say me Me I no dey try Me I know say I dey F up times But I just dey wonder why Why my fans still love me die See dem say my music too sweet Dem dey eat am like a good food oh My fans I love you oh Me I know say una love me eh But I promise to make una dance Thanks for the love I salute all my fans Chai, upon all the scandals Thank you for giving me the second chance see With all the good music oh Na my music dem like to dey dance oh Thank you very much All the DJ's I throway salute oh To all my fans Thank you for giving me a second chance Dati dati yaya (2x) To all my friends Thank you for giving me a second chance eh Dati dati yaya (2x) Everybody im just a very fortunate small boy Now you people make me a big boy See I was just a plantain seller Say right now una know me wella Where the mama dem papadem dey Where the brother dem sister dem dey I say thank you eh Oh Nigerian DJ's See for all the press men Eh my brother Na God go bless them I be like ayagyagayagayaga oh eh Oh we *** See my mama tete oyoyo Mama tete oyoyo I was a fan eh Before before before oh oh To all my fans Thank you for giving me a second chance Dati dati yaya (2x) To all my friends Thank you for giving me a second chance eh Dati dati yaya (2x) See I wanna thank all the fans and the DJ's for playing my song In these past few years I wanna thank all the presenters And the media houses in these past few years Wanna thank all the people wey don positively Affect my life in these past few years Oh this is a happy day Eh my brother happy new year To all my fans Thank you for giving me a second chance Dati dati yaya (2x) To all my friends Thank you for giving me a second chance eh Dati dati yaya (2x) To all my fans Thank you for giving me a second chance Dati dati yaya (2x) To all my friends Thank you for giving me a second chance eh Dati dati yaya (2x)

Watch Timaya Thank You video
Hottest Lyrics with Videos
3408aae445acf79b579cb1f952d51467

check amazon for Thank You mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): iROKING Ltd
Official lyrics by

Rate Thank You by Timaya (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Thank You" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts